
Coronavirus: Trump say US dey reopen weda vaccine dey or not
America Presido Donald Trump tok say weda dem see vaccine or not im must reopen di US. He say normal life must return to America pipo even though vaccine no dey. Oga Trump sfor one news conference on Friday announce plan to develop…
Continue Reading